Today's Catholic Mass Readings and Reflection in Pidgin - Saturday November 1, 2025

Today's Catholic Mass Readings and Reflection in Pidgin - Saturday November 1, 2025

Today's Catholic Mass Readings and Reflection in Pidgin - Saturday November 1, 2025 Reading 1 : Revelashon 7:2-4, 9-14 Reading 2 :1 John 3:1–3 Resp: Psalm - Psalm - 24: 1bc-2,3-4ab, 5-6 Gospel: Matiu 5:1–12a Saturday of the Thirtieth Week in Ordinary Time My pipol, today Gospel na one of di strongest message wey Jesus eva give, Di Beatitudes, we fit call am “God own way to si success for life.” For dis world, pipol dey always chase money, fame, and pawa. But Jesus kom turn evritin upside down. E talk say “Blessed bi di poor in spirit” that one mean say pipol wey humble, wey know say dem need Baba God evri day, na dem really blessed. Nor bi pipol wey get plenty things or wey dey form say dem no need anybody. Jesus dey tell us say true blessing no bi about wetin yu get for pocket, but wetin yu get for heart. He talk say those wey dey cry now go later receive comfort meaning say, Baba God dey si your pain, your tears nor go waste. Even wen yu dey suffer, if your heart still dey clean and yu still hold Baba God tight, better day go kom. #catholicmassreading #pidgin #catholic #catholicfaith #catholicmasstoday #catholicpidgin #todayscatholicmassreading #wordofgod #dailyreflection #gospel #pidgin #pidginenglish #dailymass Disclaimer: This video contains original pidgin English translations and the commentary on the Catholic daily readings, produced by Catholic Pidgin Media. It may unintentionally include copyrighted material used under the principles of fair use for religious, educational, and inspirational purposes. Copyright © 2025 Catholic Pidgin Media. All rights reserved.