Today's Catholic Mass Readings and Reflection in Pidgin - Saturday November 8, 2025
Today's Catholic Mass Readings and Reflection in Pidgin - Saturday November 8, 2025 Reading 1:Romans 16:3–9, 16, 22–27 Resp: Psalm -Psalm 145:2–3, 4–5, 10–11 Gospel :Luke 16:9–15 Saturday of the Thirtieth-first Week in Ordinary Time My Brothers and Sisters, dis Jesus talk today na one deep message wey touch how wi dey use money and position for dis life. Jesus nor dey condemn money o but e dey tish us say make money nor control us. He start by saying, “Make una use dis world money wisely make una make friends with am, so that wen e fail, una go get welcome for heaven.” Yu si, Jesus dey talk say dis life money nor go last one day e go finish, e go lose value. But if yu use am well help pipol, show mercy, do good yu dey store treasure for heaven. That na how pesin wey wise dey use small to build eternal reward. Den Jesus drop anoda street code: “Pesin wey faithful for small thing, go faithful for big thing too. Meaning say, God dey watch how yu handle small blessings before e trust yu with bigger ones. If yu nor fit bi honest with small work, little money, Today's holy mass reading Today's catholic mass reading, Daily mass reading 2025, Today's Gospel Reading, Today's mass reading, Catholic Mass reading in pidgin English, Gospel Reading, Responsorial Psalm, Mass, Catholic, Bible, Gospel, Word of God, Daily mass reading, The word today, Mass reading for today, Catholic mass reading, Catholic mass today, Catholic mass, Daily mass reading and reflection, Catholic reading today, Catholic daily mass reading, Today's Bible Verse #catholicmassreading #pidgin #catholic #catholicfaith #catholicmasstoday #catholicpidgin #todayscatholicmassreading #wordofgod #dailyreflection #gospel #pidgin #pidginenglish #dailymass Disclaimer: This video contains original pidgin English translations and the commentary on the Catholic daily readings, produced by Catholic Pidgin Media. It may unintentionally include copyrighted material used under the principles of fair use for religious, educational, and inspirational purposes. Copyright © 2025 Catholic Pidgin Media. All rights reserved.